Personally

Personally

P-Square

更新:2023-07-21 13:54
标签
歌词
Personally personally personal personally personally
Personally personally personal personally personally
Personally I rock your body
I promise you go home
You won't tell your daddy
I'll give it to you like you've never had it
Swimming chin chin like speaking Chinese
Ehn na wetin be this
Baka boomboom na wetin I see
Saga
And she no wan gree
She talk say no wan leave
Eh
I no go lie
The things wey dey my mind
When I see you dancing girl
You got me high
And if you want to try
Gbege go dey tonight
'Cos I'm in the mood
As long as you feeling the groove
I go deal with you
Personally eh
Personal personally aah aah aah aah
Personally eh
Personal personally I go deal with you
Personally eh
Personal personally aah aah aah aah
Personally eh
Personal personally
I go deal with you
I go deal with you
Personally professionally
I see what you're doing intentionally
Girl me want it physically
So give it to me give it to me radically
Emotionally psychologically
You're turning me on biologically
Sexually dramatically
And she talk say she no wan leave
Eh
I no go lie
The things wey dey my mind
When I see you dancing girl
You got me high
And if you want to try
Gbege go dey tonight
'Cos I'm in the mood
As long as you feeling the groove
I go deal with you
Personally eh
Personal personally aah aah aah aah
Personally eh
Personal personally I go deal with you
Personally eh
Personal personally aah aah aah aah
Personally eh
Personal personally
I go deal with you
I go deal with you
Girl exceptionally tionally
The reason na spiritually ually
Money speaking
So drastically
Magically internationally nationally
Habaha batically batically
Grammar na for dictionary dictionary
Sagabut she no wan gree
She talk say she no wan leave
Eh
I no go lie
The things wey dey my mind dey my mind
When I see you dancing girl
You got me high
And if you want to try
Gbege go dey tonight
'Cos I'm in the mood
As long as you feeling the groove
I go deal with you
Personally eh
Personal personally aah aah aah aah
Personally eh
Personal personally I go deal with you
Personally eh
Personal personally aah aah aah aah
Personally eh
Personal personally
I go deal with you with you with you with you